Sunday Igboho: Governor Rotimi Akeredolu say Ondo State no dey part of ginger for Yoruba nation

Ondo State Govnor for South West Nigeria, Rotimi Akeredolu don draw ear give evri bodi say im state no dey part of di ginger for di creation of Yoruba state.

Dis dey come as im bash di pipo wey dey ginger for am for di South-West dem no go cari dia self enta future kasala wey go burst if dis kain tin continue.
(Read more)
https://www.bbc.com/pidgin/media-56481796